Mini verse 
See no man go fit run the race 
Cause I wan fly far away 
I receive love for the pain 
Omo l’o pe mo wa okay 
Hook 
To ba Lowo shaye lo o
Omo sho mo pa’ ye kan lowa 
As I Dey see many things 
Plenty pressure fit to give man wound 
Baba I want to make the paper 
You know nothing comot
We forever win 
Omo ti ju ba di o ...
Verse 1
Baba God show me love o 
As I Dey gba struggle today 
Ori ori mi come through
Eleda mi ma je kin sun le 
Tori mo shi she mo ju
I don’t sleep I on gen till day break 
And if I buy the benzo
Omo Na Benz or nothing chale’
Bridge 
Oya make the money dey fall in 
You know no woman go hear the story 
Mo fe ju dan gan mi o sorry 
You know no woman go hear the story  x2
Verse2
For so long me ah wait my God 
Me I no dey do the tap out
I just want a heavy cash out 
And the money in the bank 
And a lady with a big back 
Ye ye ye 
Issa tension when my guys don dey 
We Dey do razz but we look corporate
From a distance ama le won lere 
I remember suffer wey the boy don face 
Repeat hook 
Bridge ...
Outro
Comments
Post a Comment